I GO MAKE AM

by Dahmie
Who say I no go make am for naija
On top land wey dey flow with milk and honey?
E no possible.
My future dey bright
So far I dey do things right
I dey pay my tithe and I know my riight
I go see the light
Even if NEPA take light
I go start my gen
Like play like play
I go overtake dem ten by ten.
Let others and the author know if you liked it

Liked it alot?
DavidBokolo

DavidBokolo

April 24, 2016 - 15:43 The Naija Spirit, Keep up my bros.
Dahmie

Dahmie

April 27, 2016 - 07:49 Yes bros, glad u felt it
purpletears

purpletears

April 27, 2016 - 02:08 Thanks for sharing this poem!
Dahmie

Dahmie

April 27, 2016 - 07:50 Thanks purp,

More from Dahmie

THE WOTAR THIEF 2

THE WOTAR THIEF 2
by Dahmie

A mysterious criminal act is unraveled....

HOW I GOT SACKED 3

HOW I GOT SACKED 3
by Dahmie

The story of a young boy's misfortune.

THE WOTAR THIEF 1

THE WOTAR THIEF 1
by Dahmie

A mysterious criminal act is finally unraveled.....

THE FINAL GOAL

THE FINAL GOAL

by Dahmie

We just needed a goal to take us there

BANGER

BANGER

by Dahmie

Cheating and getting caught is one of the most embarrassing moments of one's life, so is lieing.......

CRUSH

CRUSH
by Dahmie

Love is supernatural and it holds some in captivity