Who say I no go make am for naija
On top land wey dey flow with milk and honey?
E no possible.
My future dey bright
So far I dey do things right
I dey pay my tithe and I know my riight
I go see the light
Even if NEPA take light
I go start my gen
Like play like play
I go overtake dem ten by ten.
4 COMMENTS
DavidBokolo
April 24, 2016 - 15:43 The Naija Spirit, Keep up my bros.Dahmie
April 27, 2016 - 07:49 Yes bros, glad u felt itpurpletears
April 27, 2016 - 02:08 Thanks for sharing this poem!Dahmie
April 27, 2016 - 07:50 Thanks purp,